
Full list of kontris wey dia pipo no fit enta US as Trump sama ban on dem
US President Donald Trump don sign a ban on travel to di US from 12 kontris. E cite national security risks, according to di White House. Di US president say dem fit revise di list if "material improvements" dey and dem fit also add some kontris …